Imagine this: You dey stand for junction, and dem ask you to choose between 5 million naira or continue your school runs for IBBU Lapai. E be like person wey dem carry give two options - either jolly for Dubai or chop your best swallow.
On one hand, 5 million naira dey wink at you, promising better life and fatter pockets. But IBBU Lapai no wan gree o! Dem dey yarn, "School na your main hustle, no go let 5 million naira carry you waka."
So, if e happen say you dey inside this gbas-gbos, which one you go choose – 5 million naira or IBBU Lapai degree wahala? Abeg, yarn us your mind!
No forget say with 5m you fit build estate oh 😂
Na my father get IBBUL? Abi na winch go make me no collect 5 million 😂
ReplyDeleteAhhhh😂
DeleteLeave the 5million just give me Christmas food and #1500,my life no hard😂
ReplyDeleteU dey ment😂😂
DeleteNo naa😂
DeleteSince after the na still money I dey find ,why won't I collect the 5 million
ReplyDeleteKnowledge first then money
ReplyDeleteShey na stone you go use pay the school fee and other necessary things
DeleteYes true, but where will the money come from?
DeleteAnd if you take the 5m how do you plan to spend it?😂